am all of the above ooo

Dec. 14th 08:41 PM 2009
i'm half yoruba and igbo lol but my both parent are yoruba though. i was born in enugu state lived there for 17years so i can speak and write igbo better than yoruba. about the song i know its old though. i said thats why niggaraw sand a song about the coming home of igbo during xmas. she u get?

Hey

Dec. 14th 08:35 PM 2009
Wot are they?

liliano

Dec. 14th 08:33 PM 2009
guy.you 2 much any person way fuck with you na last fuck e de.tony you follow

the songs are on naiajapals too

Dec. 14th 08:28 PM 2009
niggaraw check am out. u dey hear or speak igbo? u look like ibo people though lol

what am doing?

Dec. 14th 08:25 PM 2009
just finish cooking. kon chop! lol

OH BOY!

Dec. 14th 07:59 PM 2009
U NEED TO SEE HOW I DEY DANCE FOR MID NIGHT LIKE PERSON WEY WON TURN MODEL OVER NIGHT MEHN I TIRE.SO WHEN WAS THE LAST TIME U VISITED NAIJA? THEN HAVE U EVER SPEND THE CHRISTMAS THERE? XMAS IS FULL OF FUN IN NAIJA OOOO. ESPECIALLY IN THE EAST. YA KNOW I GREW UP IN THE EAST THOUGH, BUT AM FROM THE WEST SIDE. XMAS IN EUNGU THEN I CALLED SHOW YOUR LOGO(show off time) AND THAT IS THE TIME IGBO PEOPLE NORMALLY GO HOME.THE WHOLE ROAD WILL BE FILLED UP WITH CARS. NEW ONES OOOO! PLUS THOSE THAT BORROWED THEIRS JUST FOR THE XMAS OOO.THEN HOLD UP GO KON DEY FOR GOOD 4 HOURS NO MOVEMENT. ALOT MEHN. HAVE U LISTED TO TIS SONG obodo by niggaraw check it out

trick yo!!!!!!11

Dec. 14th 07:34 PM 2009
ur welcome

no lectures today though

Dec. 14th 07:16 PM 2009
but we have finals through out this whole week mehn its killing school no easy at all. oh boy u dey travel alot oooo. she make i kon join u ni?lol as ur personal nurse to be lol.u eat alot and u are slim, u lucky be that now, just the little weeks have stayed at home i added more pounds mehn. so now am dancing every night to see if i will loose some weight i need am. abi u fit tell me the secret to ur slim body ni?HIT ME BACK ONE TIME!

TONY H.U.S T.L.E.R LOL

Dec. 14th 06:51 PM 2009
its question time now! first of aLL, u drink and go to club abi. secondly u smoke abi? no wahala ooooo. hope u have eaten sha?wow na now i just know say u stay in italy mehn ooohhhhh ok i understand now.

lol

Dec. 14th 06:48 PM 2009
troway one fight 4 me now abi u don drop one?