honeyyy

Dec. 23rd 10:25 PM 2009
wad sup wit ya naa?? been a while u knw?? hw re u doing?? merry xmas in advance

make i reply ur yesterday comment

Dec. 23rd 09:22 PM 2009
they say dem wanna c me and welcome me to the street u said. haaaaaaaaaaa u don for get say abi be femail ni? once i enter my account will be uploaded with 100k euro hmmmmmmmmmmm na that one u for first mention so that i go open teeth lol. a very sweet husband 4 me(frown) she bi u are now part of the zanga u know how we run haba tonyyyyyyyyyyyyyyyyyy. i don get husband now u know oooo but i lost my wedding ring sha lol u help me see am?. u gonna take care of my trip to vicenza (simle) now u are talking. but na morocco i won go oooooo. 1 deadly task is that i will forget my family hmmmmmmmmmm i don catch u ooo so as u dey so u don forget ur people tony boyyyyyyyyy which u dey ooooooo. no forget ur family ooooooooo. ok ooooo we still got 2 days to krismas ooooooo. any bash for una area?

bro tony oooooooooooooooooo

Dec. 23rd 09:10 PM 2009
where u at ? show face! hope dey girl never lock u inside room throw away key? hmmmmmmmmmmm. i will soon come over to search for u ooooooo

i dnt kno

Dec. 23rd 08:05 PM 2009
where vicenza is

yeah

Dec. 23rd 07:48 PM 2009
ive been busy but it doesnt mean i forgot about u...how are u spending the holidays?

yes i do babe

Dec. 23rd 07:28 PM 2009
why u say that...happy holidays to ya hun!

papi u don come back?

Dec. 22nd 03:20 AM 2009
so watin dey? u buy suya come?lol

did any one find trouble?

Dec. 21st 07:36 PM 2009
i just signed in, cooking all day. no school end of section so i don trun family chef over night.lol thanks for the comments u said haba ! why u dey thank me now ya know how we roll so no thank me oooooolol how are people in the Z dem dey ooo dem dey chop up as ever. Z for security reasons u no seriosbut i got u sha lol. so watin dey? friday na 25th oooo any bash?

u funny oooo tony

Dec. 21st 06:54 PM 2009
so if i call u papi u will reply me with mami abi lol. u went t church yesterday? i dont belive u oooooo tony u sure? ok watin be the name of ur church ama catch u now lol

mmmmmh

Dec. 21st 03:40 PM 2009
nothin realli new just packing some new cloths