wooooooooooooooooooooooooooooooooow

Dec. 30th 03:43 AM 2009
thats place u went to really change u ooooo see who dey preach now? hmmmmmmmmmmmmmmmm. lol u are not serious oooooo.what i will like to achieve in 2010? oh boy dem plenty ooooo if i begin count them now ur profile go full mehn but my education is my main aim though

His exellency

Dec. 29th 01:50 PM 2009
nothing do u..hope ur catching ya fun ?

His exellency

Dec. 29th 01:50 PM 2009
nothing do u jor...hope ur catching ya fun ?

how are u doin

Dec. 28th 05:40 PM 2009
Myspace CommentsMyspace Comments

so since u are happy today

Dec. 28th 04:35 PM 2009
i guess today will be full of fun niye ooooooo. (simle)so na how many chicken wey u killl? hope u went to church too? hmmmmmmmmmmmmmmmm. oya ooo

woooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooow

Dec. 28th 04:33 PM 2009
tony tony na ur face be this?long time no see abi na show? where u waka go now? u kon disappear like that na wa ooo? na morocco u go?lol ok i hope u brought enough godi-goody cant wait oooooooo. oya start the gisting ooooooooo

ave fun dearie

Dec. 28th 12:59 PM 2009
happy new year in advance

hola

Dec. 25th 03:20 PM 2009
Myspace CommentsMyspace Comments

tony oooooooooooo

Dec. 25th 05:27 AM 2009
MERRY XMAS OOOO I SAY MAY I GREET U NI OOOOOO OYA WATIN U GO GIVE ME TO CHOP OOOO. NO FINISH THEM ALL

how u doing dearie

Dec. 24th 02:13 PM 2009
thanks for always remebering me........shows ure a true frend....ave fun dis coming xmas