U NO SERIOUS OOOOOOOO

Jan. 5th 04:09 PM 2010
WHICH BOY WEY U GIVE ME TO LOOK FOR LOL.NOTHING DEY OOOO. I WAS READING THE CONFESSIONS NI JOOO THOSE GUYS CAN KILL ME WITH LAUGH.HOW MY PEOPLE DEY? DEM DEY OOOOOOOO DEY CHOP UP SOME NO FIT WAKA AGAIN DEM DON KILL DEM SELF WITH FOOD OOO LOL.WE DEY SHARE MONEY? TONY I NO BE CENTRAL BANK PLC NOW ABI NA CHASE I GO CALL AM THOUGH. BUT HIM BE LIKE SAY U GET MONEY NOW SHARE UR OWN, I BET U I WONT BE SHY TO PACK THEM UNDER MY CLOTHS EITHER LOL SO MAKE IT RAIN TONY LOL. U COOK TODAY?

i dey oooooooooo

Jan. 5th 03:42 PM 2010
where u waka go b4? i can see ur foot prints neva see your face yet oooos how face lol

hey papi

Jan. 5th 02:54 PM 2010
where u dey hide ur face?show face joo lol

oh sorry

Jan. 5th 12:40 PM 2010
well i meant that i'm alright. and new year was good. have a nice dy

10X 4 CHECKIN ON MOI

Jan. 5th 09:24 AM 2010
wel new yrz good ...same lyk evryoda day

hey

Jan. 5th 06:53 AM 2010
how ar u cuttie

hello tony

Jan. 5th 03:51 AM 2010

Tuesday Comments

Click Here for Tuesday Comments

mM DOIN GOOD...10X HOPE U AYT BTW

Jan. 4th 05:22 PM 2010
GO TO FREAKYPEACH.COM
FREAKYPEACH.COM

of course

Jan. 4th 04:05 PM 2010
dats great.....lol

awww sweetie pie

Jan. 4th 03:10 PM 2010
i wish u d same honey.....stay blessed