Which Messangers???

Mar. 11th 10:38 PM 2009
No be U say make I use dem send d stuff?! & now wey dem dey complain on how to go do d job... U come day cry.

Instead make U send Me Ur own messangers na...

I don com ooo

Mar. 11th 08:43 PM 2009
Where d wine...bring am com fast my throat dey scratch me...ehm emm b4 u go say i no greet i dey salute o bros...Where dis drink dey na!!!!!

Ma Man...

Mar. 11th 08:32 PM 2009
Na flyman I see'oo. But the problem there be say, im talk sayyy before im go reach Naija to deliver d stuff... say im fit fall for road... so na wetin We go do am?!....

Eeeh?

My God

Mar. 11th 04:38 PM 2009
Anyway its natural...,I have tried making that guy see reasons why he should easen up on rules n let the room grow and moreover he needs advice from lots in here or i can sense this place heading for the rocks..., Sup with u man?

Hmmm!

Mar. 11th 11:03 AM 2009
Interesting...neva seen so many girls in a guys profile b4.its kul anyway.keep it up.gud 4ur health.

Gud 2hear

Mar. 11th 08:48 AM 2009
Atleast u wil sleep well 2nyt...
Dropping by ur page 2drop ma greetings b4 i go bak 2books.
Am tired boo

hehehe

Mar. 11th 12:55 AM 2009
hw u take know?..u n noah relate?...men i dey pray o, make dem carry liverpool give man-u/inter...coz d way dem take trash madrid fear me o

whats up bro

Mar. 11th 12:41 AM 2009
.....

lol

Mar. 11th 12:05 AM 2009
U never see demon...if u see demon u go fear na

ok

Mar. 10th 11:26 PM 2009
i m coming back with a knife and cut that leg