don' t take mamawendy

Mar. 21st 01:25 PM 2009
too serious oh, she was kidding

sorry

Eeeeh!!

Mar. 19th 11:37 PM 2009
I go catch U one day... No wahala. U wan sign off ba!... Oya na... make U dey breach da contract dey go... I no go talk.

Ma ' Man' ...

Mar. 19th 11:28 PM 2009
How r U doing mehn? I say how U dey an?

No mind them Gee!!!!!

Mar. 19th 08:54 PM 2009
Them get luck say i no dey around wen the thing dey happen,I for name names......But they no ever escape it.....I will catch them one day!!! Thm still dey online now sef!!!!

hahahaha

Mar. 19th 08:42 PM 2009
mehn kennee no make me laf my belle tear o!..as dem upgrade to beefters we need to upgrade our anti-virus abi hw u see am?

.....

Mar. 19th 05:13 PM 2009
im alright dear...... i know u fine too!!!.... u stay cool.. iight!.... xoxo

...

Mar. 19th 02:43 PM 2009
.........................................................

Good Morning!

Mar. 19th 11:11 AM 2009
zwani.com myspace graphic comments
Myspace Showin Love Graphics

How re u dear?

Gud babez..

Mar. 19th 12:21 AM 2009
Obviously having fun...Nice page...
Mwaaaaaaah

I love and miss u 2 boo

Mar. 18th 08:08 PM 2009
U wanted 2tell naijapals where i went? My talk talk husband sef..Anywayz,am back and i ope they dnt send me away again soon...Lets watch!Tnx luv! U r great.....Muaaaaaaah