SUP KEN

Mar. 12th 11:23 PM 2009
U ARE HAPPY LIVERPOOL MOVE ON. MA ADVISE 4 U SAT. DON'T D MATCH BCOS U WILL BE DISAPPOINTED. LOOL. HOW IS UR DAY?

Alrite....

Mar. 12th 08:14 PM 2009
That town rough as the news dey carry am?

Oh!

Mar. 12th 07:44 PM 2009
So u dey among those ppl wen no wan walk alone huh?

Na u know.....

Mar. 12th 07:36 PM 2009
Any which way...? But na Waffi town u dey abi?

For sure

Mar. 12th 07:08 PM 2009
Just say Old Lady give me one suprise visit..., I just dey too confuse via deals now..., cos she no need see things wey dey operate for my crib.., anyway..., i dey plan for her for now

No so u go dey talk

Mar. 12th 06:38 PM 2009
Okay then..., muna dey manage una Juju.., but just pass me any left over.., thats my own. Anyway..., How are things going with u man?

Doing great man

Mar. 12th 06:09 PM 2009
U just dey gather them alll.., even when i say Hello to some of them rather than say Hi or hello back na Kennee dey drop from thier mouth..., na juju or wetin..., anyway like i will always say...,pass the left overs here..., make i do the finishing working

Criminal

Mar. 12th 05:32 PM 2009
I see the FINE PIKIN Logo u dropped by.., I dey respect ur style n MAY U NEVER WALK ALONE

kennee

Mar. 12th 06:39 AM 2009
do keep in touch, take care.zwani.com myspace graphic comments
Graphics for Animated Comments

Imma gonna wait...

Mar. 11th 11:00 PM 2009
Ok na... I dey wait. But make U no send Moi the one wey go bite Moi'oo. heh! U no say Moi, I no like wahala.