HOW FAR

Mar. 14th 11:43 PM 2009
HOWDY.NA WA SHEY EYE NO DEY SCRATCH YOU?LOL.SLEEP DEY MA EYE BUT I NO WANT SLEEP YET.HOW WAFFI?

Gee!!!!!!

Mar. 14th 06:31 PM 2009
How waffi Area na?Enjoy Ur Weekend and Have Lots of Fun!!!!!!!1 Love BroVa!!!!!!!

e don be

Mar. 14th 03:58 PM 2009
no long tin 4 d status..i just want man u to drop points..datz all..u r walking alone 4rm nw on..still repping d blues..hehehe.una well don sha.............yes ma wkend just got even more ecxiting...jah bless bro

Nufing do u bros

Mar. 14th 03:52 PM 2009
Same to man U haterz

F**k

Mar. 14th 03:17 PM 2009
All 'em Liverpool fans

hahahah...@status

Mar. 14th 02:18 PM 2009
dem don dey hammer u abi?.....lmao!!!

Suspect? As in I dey hide somewhere in ur house.....?

Mar. 14th 01:27 PM 2009
U get short memory dear....anyway make we leave that one.How u getting prepared for the match? Hope u know Liverpool ll go down?

Team Match - who deceived U?

Mar. 14th 01:12 PM 2009
U no know say ManU will win?????

Who be Liverpool sef...... ;-)

sup..........

Mar. 14th 01:02 PM 2009
NYSC=========> JAlingo Taraba.
pix up by tomorow hopefully.
how u doing?
ciao!!!

Hiya Dearie!!! Happy weekend - stay blessed oooo...by the way, have u been watchin naughty movies ag

Mar. 14th 12:44 PM 2009
MyHotComments.com
MyHotComments