Ha ha ha haaaa%

Mar. 10th 11:16 PM 2009
Ma 'Man' for now e bi like say na spiderman dey save life pass superman'oo.

But no qualms. . . We'll iron it out tomorrow with philip pressing iron. U hear?!

Bc, I want go start to dey look for that superman... hmm, ehee!!! spiderman... if I know see any of em. . .

If I see ratman or cocroachman, make I give em?....

Came here to

Mar. 10th 11:11 PM 2009
Pull the Old man's leg....hehehe

Broda

Mar. 10th 08:25 PM 2009
I just dey oooo.., ok then..., u see am.., am so nonesense rumour dey spread(Hehehehehe).., I finally settled with Emeka.., but he no come remember tings again..., U are welcome back man.., cos we sure missed u here.. n that reminds me..., Have u heard of anyone Dguy replied his or her mail?

Tnx dear

Mar. 10th 08:03 PM 2009
Hope u r having a gud tym hun?
Work and life?
Am restricted 2browsing dis days u kno bt d lil tym i cum,i feel so happy seein u on ma page

This Very Statue of Liberty Huh!?

Mar. 10th 07:43 PM 2009
But, Ma 'Man' U know say many ocean dey for road from here to Our Naija na... If I throw the thing U sure say im no go fail inside one of dem waters?? B4 im go fly reach Our Naija? Wetin U talk? make I hear U well

Eheee!!

Mar. 10th 05:01 PM 2009
Ma 'Man'. . . e bi like say that laugh don finish for now. . . To throw that thing ba?! So how We take throw am?...

Hahahahahahahaha

Mar. 10th 03:50 PM 2009
Igwe.., which Village wey no get interner connection i hear say u enter...? when did u come back? Hope u had a safe trip? Welcome back man

Wait' oo!!

Mar. 10th 02:12 PM 2009
Any moment from now. . . I go finish that laugh.

My luv..

Mar. 10th 02:15 AM 2009
I dey miss u die

Ok na...

Mar. 9th 09:27 PM 2009
Wen I finish laughing. . . But honestly, I cann't stop laughing... Ok na!! Wen I finish laughing I'll definitely come back.