xactly

May. 7th 12:13 PM 2008
i really wnt u to come here, i swear mk we just dey shayo them dey go!! am serious o!! i don mk plans...that beatrice girl don open my eyes

lol

May. 7th 12:12 PM 2008
yo u are well funny, you dey crack my ribs for where i dey....i no dey feel naija gyals for time but i cant say about da future sha if my taste on dem o change cos me as i dey i still dey look things
enuff ppl don diss me ooo,say i no dey do my country chicks!!!!

xactly

May. 7th 12:07 PM 2008
u knw now!!...i finsh one job yesterday..omo guy talk for code!!

lol

May. 7th 12:04 PM 2008
lmao.....my guy na you we dey look ooo, you know say me i just new on here and am mainly on the music section on ere, as am just feeling naija music at the mo.
well i dey ee some pretty faces but my liver no reach 'em lol

yo

May. 7th 11:59 AM 2008
my guy u just dey hit all dem gyals on her from left,right and centre....i bow for you my bros lol.

hope u safe?

xactly

May. 7th 11:54 AM 2008
na girls jo!!

umm

May. 7th 08:37 AM 2008
oruko-o mi ni ladylee

Gbo-gbo e wa daa-daa OK!

May. 7th 08:19 AM 2008
Daadaa ni. ki ni oruko ee?

e karo

May. 7th 07:56 AM 2008
ta-ni? me? se dandaa ni o?

ES E oooo

May. 7th 06:45 AM 2008
Ma ri e laipe...