LOL

Apr. 24th 04:22 PM 2008
omo even god no like person to slack......life is too short to drink red wine.so i gas to hold dem omo b4 i die oooo..lol even if na hell omo i go know say i do somthing b4 i go hell..lol

lol

Apr. 24th 03:51 PM 2008
i wish i get them plenty ooooo, well we just dey wait on exams,get them finished make i know say i don finish uni.but in the main times manz got no choice but 2 just lazy about

mr glasgow

Apr. 24th 03:39 PM 2008
wetin dey happen.......or you waiting for some shawty to lick ur l-l-l-l-l-l-l-lollipop lol

Hello

Apr. 24th 01:24 PM 2008
Why are you so concerned about me havin fun? do you want to give me some fun?lol

Hi ya

Apr. 23rd 03:44 PM 2008
I will try my best to have a lot of fun.
Your comments and other pals really do make me laugh.
You did a good choice for your user name, you be real razor, but i wonder which one sharp pass..... tiger's teeth or razor?
Take care.

kl

Apr. 22nd 06:55 PM 2008
aww take am easy ooo ibeg don kill urself

yes o

Apr. 22nd 06:43 PM 2008
am bless wat good wit u?

hi

Apr. 22nd 06:38 PM 2008
hw u dey?

yes o

Apr. 20th 10:29 PM 2008
u know loads of manz around me have been sayin dat stuff aswell...but i just tell em u need 2 plan urself b4 u decide 2 go face naija,cos u need 2 kno say na dog kill dog world in naija lol

yes o

Apr. 20th 10:02 PM 2008
yep my bro....we just chillin and seein wots goin on, on ere as am new on ere and well bored betherin.how fings round ur endz?