nm

May. 11th 06:34 PM 2008
im just perparin 4 nxt weekend cant afford to bi as bored as i was dis weekend ...................dont mind mi im always bored............lol.....just cant help it im always reading......................lol

watz up

May. 11th 06:20 PM 2008
how far watchuuuu up 2..........

eyah

May. 10th 06:02 PM 2008
sperm co sperm ni id rather hav d vodka abeg no spoil my mind this evenin ohhh raazorrr.....ur right sha im opting 4 d white ones d black ones r gettin on my nerves ................no offence to d ones on naija pals ohhh but some heh xcluding u i no fit talk ohhh b4 i see knife commot 4 my screeen lol

lol

May. 10th 05:52 PM 2008
lol witch ke i just guessed i taught so abeg no drink tooo much ohhh lol u know say white chicks ===dey carry virus (apart frm d ones on naija pals) b4 den slaughter mi commot kai imm thirsty what should i drink?????i know ur answer lol

eyah

May. 10th 05:43 PM 2008
babes ke trust mi no kind babe passs naija babe xcept 4 some naija bit#hes there r some nice ones ohhh wellll enjoy ohhh dont get tooo drunk....only god knows weATHER vodka no dey ur hand now lol

haba

May. 10th 05:34 PM 2008
wetin u do this weekend wey de so wonderfulll now the week end neva finish yet ohhh......so take it easy................

lol............

May. 10th 12:42 AM 2008
abeg hu b d person? i no noe o

hey hun...

May. 9th 09:08 PM 2008
wats gud?.. lemme knw wen u bak, sorry i had 2 change sum plans dats y i didnt holla as supposed...no vex oh..:).
nd emm, u can change ur status now.....tanx in advance...:)
love u..

ahh..

May. 9th 02:38 PM 2008
na d we b dt nau......levels different nau....hu r we 2 cm n luk 4 u at d same time wit ur wife??? na una noe wen u go luk 4 urselves!!!!

lol.....

May. 9th 08:24 AM 2008
which Uk moni???? na dull we dey dull 4 here o!!!!! exams r strtin on monday so na book we dey read........ah d we...well, luk ur profile wel, u go c am