kk

May. 12th 11:50 PM 2008
if you talk so, we go sha dey look how things dey swing for there, omo dem gyals mean you die oo, but dem no get craze lol

i see!!!

May. 12th 11:34 PM 2008
me i just dey oo!! just got back in, and i dey see loads of beefin dey go on. so am just tryna see whats goin on.
who is the confessor?

yo!!!!

May. 12th 11:28 PM 2008
bro take hings easy oooo, you seem to have some few manz wey dey beef you?

wahlahiii

May. 12th 05:35 PM 2008
walahi ben sein abun de kai na che ne ben iiya ba ..............lol...............................plz could u translate your commment on my profile ....hew god don catch mi ohhhh....lol

lool

May. 12th 05:23 PM 2008
no one can beat mi at hausa for where no way im professional

Hi

May. 12th 12:57 PM 2008
Thnks for your funny comment. U re right, it was £3 which will be enough to buy a drink for you. Which drink do you want?.... no alcohols.

HEY

May. 11th 08:18 PM 2008
OH COOL....GUD THOUGH...YEA, AM ENJOYING MASELF SHA...........

HEHEHE

May. 11th 07:12 PM 2008
NOTHING IS SHELEING...JST TRYING TO CATCH FUN IN DIS BORING LIFE.......LOL..HOWS UR END LIKE?

ALAKOBA

May. 11th 06:56 PM 2008
PAULA.....ALAKOBA.....NO KOBA MI ABEG.........LOL......NO MIND AM OOO RAZORRRRR......LMAO

aboki

May. 11th 06:55 PM 2008
person dey loook 4 u ohhh temi she wan learn hausa lol..........................