hey...

May. 9th 12:53 AM 2008
uncl wa gud evenin o.....we dropped by 2 greet u o, long time........hw u doin???

Hi Razor

May. 8th 07:51 PM 2008
how re u doing? abeg no cut me oooo cos i see u sharp wel wel

xactly

May. 8th 04:43 PM 2008
its high time u start ratin my profile

hello

May. 8th 10:40 AM 2008
I hope you are fine

MySpace Graphics
MySpace Comments

O BOY!!!!!!!!

May. 8th 02:46 AM 2008
SAW UR COMMENT.
HOW ARE U DOING?
GREAT???? THATS SURE.
I'M OKAY HERE ALSO.
JOIN THE GROUP, MARITIME ACADEMY OF NIG.
TELL UR MATES 'BOUT IT.
LETS MEET IN THERE.
COOOOOOOOOOOOOL!!!!!!!!!!

hey.........

May. 7th 09:29 PM 2008
hit me up wen u c dis........ 143

true

May. 7th 12:50 PM 2008
well true say, but me i no go diss em sha, although i agree say dem wahala too much cos me i still dey follow my fam fight say if i must marry naija chick or not......imagine dat my bro!!!!

defo

May. 7th 12:38 PM 2008
you talk true.....jamo gyals are the in thing lol, its summer time now, you go see dem dey walk up and down in their batty riders. damn that shit is hot.
but dem problem be like,if they start shit, they sef be like naija gyals in terms of craziness and wereness apart from dat dem gyals are safe

wow

May. 7th 12:28 PM 2008
serious...dem too dey form. and enuff ppl don diss me ooo say me i dont go after my country gyals, me nah strictly mixed race gyals all the way. although i dont feel white gals neither but if dem come,its all good.
neways hows runs and things on ur endz?

xactly

May. 7th 12:26 PM 2008
dnt mind them...me no dey send them again...i don get my own plan of gettin them...i don get like 5.....but there is one particular girl i met on this site...i swear i love her die...we don dey date already self