ok ma

Jul. 3rd 11:59 PM 2010
but how far you no won pass me that thing?

na

Jul. 3rd 11:49 PM 2010
waka you waka so just like that?

hmmm

Jul. 3rd 11:43 PM 2010
sounds like fun as for me slip no go fit come you never slip and i no even need am, i no need Agege bread wen i hold cake for hand

ahhhh

Jul. 3rd 11:30 PM 2010
God don catch us today nothin you we go chill together be that nah abi

madam

Jul. 3rd 11:17 PM 2010
i just go arange things i don come back so you still dey?

i trust you

Jul. 3rd 10:31 PM 2010
i no say u go remain for me, but first check ur imbox

lol

Jul. 3rd 10:24 PM 2010
the is always a first time for every thing and go even happy i na me be the first wey you dey kill coz you don finish pata pata nothin remain

ok

Jul. 3rd 10:20 PM 2010
nothin do you and if they give you holy communion for church tmoro make you reman small for me oh

like say you no know

Jul. 3rd 10:13 PM 2010
say you wund me already

my dear

Jul. 3rd 10:08 PM 2010
i dey go church well well i need am abeg for this kid world wey we dey operate in we need holy Ghost and holy spirit oo if possible holy water suppose dey among