ru seriuose that its personal stuff for u? huh

Jul. 14th 05:34 PM 2010
Upload Photos View Photos Funny Pics
Flower Images at ImageHousing.com

lol...

Jul. 13th 11:54 PM 2010
Me i no con believe oo...Okay proof that to me,make me believe that,you fine reach naa,ugly babe self dey get boiz not to talk off Miss Nija-pals hehe

NA BLuver then

Jul. 13th 08:34 PM 2010
na that i dey talk

Yea H*M

Jul. 13th 01:48 PM 2010
kk lemmi say your BF

"status?

Jul. 13th 11:44 AM 2010
what is that that remains? is it liquid or steel?

u didnt tell me u came to check a stuff b4 now, how can i know? lol good day sha

Jul. 13th 11:29 AM 2010
Flower Images View Photos Funny Pics
Flower Images at ImageHousing.com

So gud to know

Jul. 13th 01:32 AM 2010
You went out wiff H*M???lol jk

this my oga madam self

Jul. 12th 11:42 PM 2010
you no even sabi vex na waoo, but come ooh u dey see those my msg

ooo Chineke i don enter

Jul. 12th 11:33 PM 2010
abeg madam i no talk say u no remember them oo this one wey u serious like this no come slap me abeg

so you

Jul. 12th 11:20 PM 2010
no know when u give me the key? abeg check ur inbox