shey

Jul. 4th 06:23 PM 2010
you don see the level wey this strongthing of a thing don enter

for where

Jul. 4th 05:59 PM 2010
i still dey where i go the talk with you i never even see person wen i find come

madam

Jul. 4th 05:51 PM 2010
you dey?

I

Jul. 4th 04:30 PM 2010
join you but first make you check ur inbox for me abeg

yea

Jul. 4th 04:21 PM 2010
i did recieve that anointin my dear tho i no get anythng special for an angel like you but at least e dey give me joy say i dey with you

yes oo

Jul. 4th 04:11 PM 2010
and e never reach 1 hour wey i come back and have been waitin for you since then i hope say you recieve anointing for church today?

thank

Jul. 4th 12:35 AM 2010
you jarry you be better person

ok

Jul. 4th 12:29 AM 2010
i hear you i go go slip but if i no fit slip na you cause am be that

na waooo

Jul. 4th 12:25 AM 2010
nne we no dey April nah why you come dey dopril fool for july me i no see the reply nah but any how sha i see say u no wan pass am to me that one no go be wahala at all, so slip don come now wey my own don waka?

ah ah

Jul. 4th 12:12 AM 2010
madam de madam you wan tell me say you don forget wentin we been talk about now now