chai

Jul. 3rd 09:56 PM 2010
just imagine the kind beauty wey you dey hide from me since na wah to you oo i no like as you dy do me oo abi you wan make i wund?

im fine thanx! happy that u like my gift. happy weekend

Jul. 3rd 09:30 PM 2010
Free Pics Free Image Hosting Evening Pictures
Evening Images at ImageHousing.com

why not if not

Jul. 3rd 07:35 PM 2010
i must go to church tmoro, that is he most wonderful thing that can happen to me on sundays, but come oo my jollof rice who come be the new babe for your profile picture?

ah ah

Jul. 3rd 07:24 PM 2010
which one be that again? my tomato Jos

lol

Jul. 3rd 07:12 PM 2010
shebi na una call that place Status so na wetin dey my mind na him i write for dia, no mind me jarry na my causin call me for phone begin form paya paya for me

i no say

Jul. 3rd 06:43 PM 2010
u no go understand but make we leave am like that sha, as for that Argentina nd Germany match na waooo chai Argentina fuck u big time kai 4-0 omo de wining too much we even come better pass dem small, too me e better as we comot as we take comot than say person come beat us 4-0.

well

Jul. 3rd 03:39 PM 2010
my night was ok and was very sweet as tom tom as i had the most wonderful dream of all time it was all about you, as the Ghanian match i am not talking about it any more coz e don turn to Old matta i don forget am make i concentrate scratch koro koro wey dey scratch leave their own make e dey scratch them lol, so how are you today i hope u are having fun over there?

feeling good preety? sweet dreamzzzzzz to u

Jul. 2nd 11:23 PM 2010
Glitter Images Upload Photos View Photos
Glitter Images at ImageHousing.com

no oo

Jul. 2nd 11:20 PM 2010
me i no dey here since morning oo i dey go come back, abi you, u dey here since moning?

yes oo

Jul. 2nd 10:51 PM 2010
my person abeg sorry i go carry my give that ball and Ghanians ended up in breaking heart, now i am regrating, coz like say i leave that ball come stay with you i no say you for no break my heart