GOOD MORNING ONE LUV

May. 8th 11:20 AM 2009
Congratulation 4 d invitation, abeg make u bring some cake 4 me if u dey come bak.

NA ETU MA FAA

May. 7th 01:25 PM 2009
NA WICH PIKIN U CARY SO? I HOPE SAY U NEVA START CHILD TRAFFICKING? HAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHA, YEE KPARIKPA, MY HEAD DON DEY PAIN ME. MY SWEET BROS I DEY SENEGAL BT I GO COME BAK 2MORO. ONE LUV 4EVA.

ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

May. 7th 01:07 PM 2009
oh anthony, you have brought tears of joy to my eyes, thank youuuuuuuuu

hi

May. 6th 03:23 PM 2009
how u doing

NO MA DEAR

May. 6th 01:49 PM 2009
IT IS SIMPLY OTU - OGBAJIE DAT I USED

Come Mr. Cash or wat is dat ur name again?

May. 6th 12:40 PM 2009
U ve tried wit ur cash n it didnt work, nw it is my juju luv portion i shld giv u so dat u go come take my sweet gina 4rm me, ok i knw wetin i go do, i go giv u d one wey go tear una apart, just wait 4 me. hahahahahahahahahahahahahahahaha

anthony, i jacked your page up again, lol

May. 6th 12:16 PM 2009
please delete the last graphic that i sent, lol

GOOD MORNING ONE LUV

May. 6th 09:40 AM 2009
Wat happen 2 ur page? am unable 2 drop komments directly thru it. Anyway as regards 2 ur question, i only give her luv portion dat OTU - OGBAJIE gave 2 me, n 4eva she wil nt knw any other man except me.

love under new management, lol

May. 5th 10:29 PM 2009

anthony, i am falling apart, lol

May. 5th 05:50 PM 2009
i can't breathe. my stomach is churning. i am having hot flashes, and i am going crazy. i am not so strong anymore. i am so weak at the knees. lord, help me please. i can't even concentrate on my friends anymore. i am so sorry that i haven't been greetings like i used to. anthony, all i want to do is talk to eddy. i have become so addicted to him. i hear his laugh in my sleep now, lol