hi dear

May. 18th 10:35 AM 2009
my sunday waz ok, no nkwobi dear

ok ma dear

May. 16th 10:54 PM 2009
may ur guardian angels hold u in dere palms like a new born child.

no problem one luv

May. 16th 10:42 PM 2009
mayb next time, so hw u dey?

anyhow u like make u run

May. 16th 11:48 AM 2009
shee u go run pass ur shadow???

i b product of aj

May. 16th 11:43 AM 2009
no shaking

abeg make u low dis ur profile musik

May. 16th 11:41 AM 2009
d noise 2 much, e dey disturb other pals.

am nt interested

May. 16th 11:34 AM 2009
white man don stomachwash u wit spagheti, i need my fufu or pounded yam daz all. if u say i b ur pastor, i no get problem wit dat one, only say i need ur tithe 2moro.

do u want 2 knw where i am?

May. 16th 11:23 AM 2009
den com our our bedroom

Na u sabi

May. 16th 11:09 AM 2009
by d way, who tel u say gina dey 4 kitchen wit chichi? she dey inside bedroom dey press komputer.

ha ha, pass the dutchie please, lol

May. 16th 11:01 AM 2009