U dey here dey do amebo

May. 15th 03:24 PM 2009
i don call ur phone so tey na italien dem dey speak 4 me.

one luv

May. 15th 03:04 PM 2009
i dream u dis morning, daz y.

heyyyyy mr. cash

May. 15th 01:49 PM 2009
abeg reduce d volume of dis ur musik
d noise 2 much
no b only u dey 4 here.

One luv good morning

May. 15th 10:45 AM 2009
i wish u d same

ONE LUV NOTIN DO U

May. 14th 01:31 PM 2009
DOS GIRLS NA SMALL SMALL CHICKS DEM B, I ONLY CONTRIBUTE WEN DERE IS SOMETIN IMPORTANT NT IDOL TALKS, I NO B BUSI BODI. ANYWAY SHEE SHE DON GET BELLE? I KNW SAY U B STRONG MAN N UR TAN TAN DEY KAMKPE. ABEG MAKE U NO MAKE ME LAUGH.

good morning mr. wise

May. 14th 08:55 AM 2009
CHECK OUT STARSHA.COM FOR THE HOTTEST PICS!
STARSHA.COM

thank you anthony

May. 13th 10:23 PM 2009
did you just learn how to post graphics? lol

you go boy, lol


they are so lovely though. i enjoy sending them so much. it is so much fun


GO TO PASSION4PROFILES.COM
PASSION4PROFILES.COM

Re: JUST RENEWED MY LOVE CONTRACT.... HURRAYYYY!!!!!!!!!

May. 13th 04:09 PM 2009
Shola Atere, nta news
weldone, shee na 4 1 or 2 wks?

make u no worry first

May. 12th 03:01 PM 2009
make i finish my office work

Yes ofcourse

May. 12th 01:28 PM 2009
My day is so superstic n wonderstic