thank you anthony

May. 10th 06:47 PM 2009
i do appreciate you my very dear friend. we will chat very soon. we gotta catch up on many things, lol. i need to learn some pidgen english, and some igbo. i already know yoruba, lol

ONE LUV MUO

May. 10th 06:26 PM 2009
Nna u go take am easy, u no hw naija babes dem b, kolo mental plenty 4 naija.

ANTHONY

May. 9th 04:29 AM 2009
from: Kennee

subject: Wanno know why

sent on: Friday, May 8th 2009, 10:15 PM



l never Accepted yur friend request?

Cos yu're not a Good Woman

l'm ashamed to Associate myself with a Woman who claims to be a Mother Figure and yet Bring herself as Low as to Allow herself and her Family members to rig an Election/Voting for something as little as the Competition dat we're in.

If yu can do such in dis little one, what will yu do when it's Bigger?

Yu're a Pretender and yu need to be Ashamed

knock knock

May. 8th 08:16 PM 2009
i miss my eddy

ONE LUV U 2 MUCH

May. 8th 02:56 PM 2009
E B like say u don live 4 senegal or gambia b4?

ALL I KNOW IS THAT U ARE GOOD ONLY WHEN U R SLEEPING

May. 8th 02:12 PM 2009
Abeg no make me laugh, hw u take knw?

NO PROBLEM ONE LUV

May. 8th 02:07 PM 2009
MAKE U GO COME, I DEY WAIT 4 U

O boy take ur time ooo

May. 8th 01:57 PM 2009
no b say bcos of smal favor wey i just ask u, na him u go dey take kpariba'm. if u no wan giv me, i go go meet ma woman make she cook spaghetti 4 me or chichi go cook noodles 4 me. infact, inshort na oyibo food i wan chop, hahahahahahahahahaha.

did i hear u say good?

May. 8th 01:49 PM 2009
u knw i ve alwaz bn a naughty boy, so i dont tink it wil b all dat easy 4 me 2 b a good boy or wat do u tink?

ONE LUV

May. 8th 01:40 PM 2009
SHEE U GET NKWOBI N FRESH MMANYA NGWO? 2 OF DEM NA HW MUCH?