HELO

Mar. 31st 03:41 PM 2013
Hapy easter

my dear

Mar. 31st 12:27 PM 2013
Eastr dey oo...i travelled sef

darling u wont be suprise if i tell u that chinko no dey celebrate Easter

Mar. 31st 04:43 AM 2013
na work as usual lols.but i go package something special 4u dear cos u worth it.

Two Places I don' t Play with

Mar. 30th 09:44 PM 2013
Toilet and Kitchen

Hehehehe

Mar. 30th 05:24 PM 2013
Na Chicken dem take Raise Me oo, so I Don Buy the Chicken; Cooking and Frying Begins 2morrow. I'm Waiting 4 yu 2 Show so dat we go Enter Kitchen 2gether :).

Hurry up

Marry Kie ?

Mar. 30th 05:13 PM 2013
You should before me dear and what House, your Papa House ?

@Status

Mar. 29th 05:34 PM 2013
Madam ..., I am single please and I now Lots that are,

are we to be all your engaged Men and Ladies

@Status

Mar. 29th 05:31 PM 2013
Nor be Lie My Oyin. Na Snatch dey always dey Happen

Yes oo

Mar. 29th 09:53 AM 2013
Instead of the One wey dey Plan Evil and Person nor go Know

OK

Mar. 28th 06:19 PM 2013
thanks oyin