Bia Oyinchukwu Adamma

Apr. 9th 08:57 PM 2013
Wher is my semo and chicken egusi...no try m oo...I don dey wait sync..

love

Apr. 9th 01:52 PM 2013
That is what will call real love. Love for all, heart for one.

Na wa oo

Apr. 9th 07:55 AM 2013
Reverse is the case (opposite)

which video wey u and swtjessy dey talk?

Apr. 9th 12:53 AM 2013
make una send am to me inugokwa?

hehe

Apr. 8th 10:29 PM 2013
Ok...u r forgiven nkem...I love dat video u sent m

Yeah, I don see her

Apr. 8th 05:29 PM 2013
D person mumu walahi, she used 3 of ma pics. If u check the one on her profile. U will see that there are 2 naijapals icon there which means dat she stole or downloaded my pics to use. I don't post am for confession room sha. Thanks ma love

Really?

Apr. 8th 05:17 PM 2013
Pls how do I search for her on here?, make d gal no go use my pics do scam bussiness oooo. Reply me abeg

aaaaaahhh

Apr. 8th 03:03 PM 2013
wey the music naw?i say make i come listen, i no see anything again huh?

haba, oo si beru olohun..

Apr. 8th 01:45 PM 2013
o fe pa mi fun iya ranti abi? wey you dey wish me marry this type? God go judge oo

bomber

Apr. 8th 12:28 PM 2013
you are a suspect