Ose jaree padi mi to sure

Apr. 19th 11:38 AM 2013
Dats y i always love u. Muuaah

Ose jaree oremi

Apr. 18th 10:10 PM 2013
Oyin. Eyan kan send message simi pe omo juliet121 yen o n fi pictures mi se 419. O ma sun mi oo. Se dis person will not put handcuffs on ma hands bayii?. And d admins refuse to do anytin.

honey which flight u don book?

Apr. 18th 09:58 AM 2013
no carry DANA. i no wan hear story.i dey wait oo

honey i don inbox u since naw! u no see am?

Apr. 17th 02:38 PM 2013
wey i tell u how i take waka for the imiga place?
this music wey dey here, no change am u hear me so?

Ok. I remember

Apr. 16th 11:05 PM 2013
U rememberd a confession whr a guy sed he needed a sch fee and posted all details and i comment dat i wud give him a call?, he was fortunate then dat i just collected ma salary and doesnt hav a budget expenses. So i decided to call him and render a little help. But he shdnt have anounce me in public. I felt embarased. Hope many people aren't aware of it sha?

ei yen ni iyaje, abi? no fea

Apr. 16th 05:36 PM 2013
i hope say you remember wetin happen to koledowo for that movie...hahaha

Me nor Understand yu ooo

Apr. 16th 04:17 PM 2013
Where yu for dey See Me?

buhahahahaha

Apr. 16th 12:37 PM 2013
How are you doing sweetie?..am here but chose to be scare in the confee room

IRO NI OOO!!!

Apr. 16th 11:43 AM 2013
Your profile don get music? na lie i no gree!

WiseY

Apr. 16th 12:08 AM 2013
Your comments are full of wisdom