your profile says

Mar. 19th 04:59 PM 2013
you're just very crazy about music, and yet your profile no get any music? laff make me dance etighi...

Alhaja-Reverend Mrs-Iyalode orisa Oyinmotudeen, i just come here come laff you ni oo..

i don go, SPEED TINZ

my swt Joseph...

Mar. 19th 01:33 PM 2013
lol...no let all dese potiphars decieve u for mua...bawoni ife mi?

haaaaaaaaaaaaaa

Mar. 19th 01:17 PM 2013
close ur eyes jor.......I wan baff

[email protected]

Mar. 19th 10:39 AM 2013
wastsup friend

lolz

Mar. 19th 10:08 AM 2013
wetin I wan use ur dollars do?...........na Pounds I dey find, dollars no dey reign again abeg........shift jor make I see road

passing things

Mar. 18th 05:10 PM 2013
who dey house?

[email protected]

Mar. 17th 09:04 AM 2013
hello how are u doing

Wetin yu get?

Mar. 15th 04:13 PM 2013
Yu sure???

Nor go let Me buy yu Present for Nothing ooo. Na Cane yu go take if yu nor get am ooo

hi

Mar. 15th 12:18 PM 2013
how are doing?

hehehehe

Mar. 15th 11:44 AM 2013
I dey find who go help me scratch my nose for wall self....ww.dazzorl