How are you doing sis

Mar. 27th 11:36 AM 2013
Thought I should give u guys some break, just popped in to read my mails

Hehehe

Mar. 26th 10:16 PM 2013
But dat's where all the Fun is.

Don't let those Idiots who talk Trash get to yu

Yu Still dey Do dis yur Countdown??

Mar. 26th 08:26 PM 2013
*rolling eyes*

dis ya pix ehn

Mar. 26th 05:40 PM 2013
you come resemble iyalode of abule onisana...laff kill me

Oyinkansinuola

Mar. 26th 05:42 AM 2013
you are a good friend,Keep doing good you will get the reward soon and very soon ......Peace be unto you

Nor Let Me Catch yu there oo

Mar. 25th 07:07 PM 2013
Cos na 2 Put yu for My Laps and...

Oya Interpret Sharply

Mar. 25th 06:39 PM 2013
Oya

Wetin dem dey Count Down to?

Mar. 25th 03:42 PM 2013
Groove dey yur Side 4 Easter, make I Begin dey Pack My Load Come yur House

[email protected]

Mar. 24th 08:11 AM 2013
beautiful oladele how are u doing

peep

Mar. 23rd 02:34 PM 2013
peep