Hehehehehehe

Nov. 17th 09:57 PM 2013
They Know We Know! :) :*

sisi kwara ekaro

Nov. 16th 09:30 AM 2013
My dear I still dey oO. U kno hw naija be now. Hope u r duin fine

babe

Nov. 14th 10:39 PM 2013
I just dey see ur monthly greetings, na tight schedule thanks so much u are appreciated!

haaaaaaaaaaaaa

Nov. 13th 03:44 PM 2013
wat happen?......oya inbox me sharply

swithrt

Nov. 13th 01:49 PM 2013
in d world of so Many, U Remain D Best 2Me ...Lots Of LOVE

Babe

Nov. 12th 04:55 PM 2013
wey you na?.........hope all correct for ur side sha

not quite

Nov. 9th 12:54 PM 2013
Sometimes, we answer a silly question to "wisen" the silly questioner

gozyone

Nov. 8th 01:28 PM 2013
I said call me so that we can get in contact with each other or u forward ur number to me ok

buhahahahahahahahahahahaha

Nov. 8th 12:15 PM 2013
I dont know wat 'thing' u dey talk abt oo

ahahahahahahahahahahaha

Nov. 8th 12:01 PM 2013
I no fit laugh oo.....where is Lorababy, pls come help me oo.......hahahahaha