how?

Jul. 28th 10:56 AM 2010
I am a gud lady/gal......i hope u r not reading too much meaning from my status

Gracias

Jul. 28th 10:15 AM 2010
Ya welcome ma niggie...enjoy

Hohohoho

Jul. 27th 10:21 PM 2010
nor be yoghurt ooh

Hahahaha

Jul. 27th 09:42 PM 2010
na u or....? (scratchin my head)

gettin older?

Jul. 27th 09:26 PM 2010
I hope say U no go turn to sugare daddy to all this ya numerous babesanyway, if dem like u as u dey no lele..... My guy, Happy birthday, abi make i call am belated bday, grammer nor easy oo, I wish U all tht U wish urself on ur Bday

Thanks bro!

Jul. 27th 06:50 PM 2010
God bless you!

Hmmmmmmm kennee

Jul. 27th 01:05 PM 2010
I hope say na soft drink you keep for me sha? Because i no dey take alcoholic drink, i mean spirit because my mummy go beat me |o|. Even though you no keep food for me i no worry but hope DJ still dey wait for me cos i no dey take my dance play at all |o|... Thanks for keeping my drink sha God bless

hahaha..see groove for inside party

Jul. 27th 11:46 AM 2010
abeg DHL the stout come, my body need am

:)

Jul. 27th 09:40 AM 2010
hmmm i like tht ;) *muahh*

wow

Jul. 26th 11:10 PM 2010
u welcome...