Please do . .!

Aug. 5th 02:13 PM 2010
Or I fit supply am for you If you want me to

Hum Hum

Aug. 5th 01:55 PM 2010
I dom help u tell them but i hope say this penalty no go touch me cha? Cos i be ur guy |o| from the same soil. abi how u see am now?

hahahahah

Aug. 5th 01:51 PM 2010
But u for spell am out for everybody now! So that them no go dey intrude ur privacy again, especially guys as you talk am... Or make i help you shout am I beg guys make una no dey go kennee palace again, it's strictly meant for ladies alone.. If caught, face the music... Abi

hummmm

Aug. 5th 11:57 AM 2010
He be like say u put small thing for there? or maybe them dey like you |o|

hey dear

Aug. 5th 11:21 AM 2010
cant say much right now hun?probably later

@ status..

Aug. 5th 08:38 AM 2010
Go buy Police Dog keep for your page. . . Then see wetin go happen after that. . This na best advice I give you o! make you no Reject am. .

....

Aug. 5th 05:17 AM 2010
pon pon pon...>>>

so that i can eliminate naija's stinkn n communicable poverty

Aug. 4th 11:38 PM 2010
and some NIGERIAN POLITICIANS will pay for thier SIN too...

@Status

Aug. 4th 01:18 PM 2010
Game of Chess and our Opponent is Devil or whom? cos this my game of chess e bi like say I dey play with lots of Opponents at a time

Na today !!!

Aug. 4th 09:45 AM 2010
Na today !!! Abi good girl ever since...............
ooooh u don't know that, hummmmmmmmm.