tanks

Aug. 6th 05:04 PM 2010
4 ya happy sundayz wisheswiish ya a groovein weekend

Helo kennee

Aug. 6th 02:41 PM 2010
I just dey stroll pass your palace, so i say make i just throw-way salute. Hope work is fine, body is healthy and your families, friends, well-wishers and loved once are ok and pls extend my greetings to all of them.

hey luvvyyy

Aug. 6th 11:32 AM 2010
no i decided to keep u for myself, i no go share u with anybody....so tell me sometin, how r u? wht hav u bin doin these days ??

Hahahahaha

Aug. 5th 07:15 PM 2010
Make we all just dey nnaa

Story that touches the heart!!

Aug. 5th 05:44 PM 2010
So u dey tell me say i get short sight as i no fit identify you again. . No be say make dem collect money from me . . I even pay for place wey i charge my phone,lol

@Status

Aug. 5th 05:21 PM 2010
I JUST DEY LIKE YOU :)

jeli jeli well

Aug. 5th 05:12 PM 2010
fenk u

hey hey

Aug. 5th 03:01 PM 2010
u gud?

See your mouth like free!!

Aug. 5th 02:51 PM 2010
Wetin be free for this life. . . ? The other day wey I come sleep for una Hotel you give me room free ?? Mchewwww! Go bring money jor!

Ok now hahahaha

Aug. 5th 02:33 PM 2010
I be get small vacancy for my profile only say many condition involve e.g their C.V and personality style must fit into my philosophy and at the same time dem must pass my interview very important.