wetin

Jul. 20th 03:29 PM 2010
u tlk abt friend? na ma cousin i dey talk abt :D u ready to travel ? :D :D

Bros Kennee

Jul. 20th 03:28 PM 2010
How work now? Hope everything dey go smoothly?I can see you 're dominating everywhere on naijapals hmmm nothing do you at all.

Thanx

Jul. 20th 09:13 AM 2010
Hmmmmmmmm i don't know why some pple just decide to neglect the principle of life... It is even written in the bble kill by sword, die by sword. Abi?

yea

Jul. 20th 09:04 AM 2010
its ok.. one of my friends just moved in my building, so is cool :)am not playin with u, friday i D DAY lool :D kiss kiss

lol

Jul. 19th 10:04 PM 2010
he/she knows him/herself............hw r u?

@sTATUS

Jul. 19th 06:22 PM 2010
Kenneee Baba..., I dey feel you this Guy

ok

Jul. 19th 09:36 AM 2010
sweetie am happy u ok... hope everythin will work out soon!hehehe i booked d flight for friday dear, hope u ready for it !?

God dey see them

Jul. 19th 09:17 AM 2010
Anybody wey say our water no go boil, he own too no go hot. Make them no worry bros. nemesis dey wait everybody. The same cup wey u take serve tea for others nai them go take serve for you. If you kill by sword be ready to die by sword. He who ve ear let him hear!!!

Lool

Jul. 18th 10:41 PM 2010
dem scam u..?

hmm

Jul. 18th 07:52 PM 2010
wht happen dear ? talk to me..