Hey Kennee

Jul. 10th 01:24 PM 2010
how far, na wa o, u don forget me finish, hope ur ok, take care n ve a great weekend!

hmmmmmm

Jul. 10th 12:37 PM 2010
i laugh |o| na wa 4 some pple bt why u say so now?

hmmm

Jul. 8th 07:46 PM 2010
it is hot, but i like it like this ;)enjoy ur evening...sweet dreams muahhhh

yes

Jul. 8th 03:13 PM 2010
sweetie everythin is fine over here....just enjoyin d nice weather ;)kiss kiss

hmmm

Jul. 8th 02:17 PM 2010
just passin by, show som luv ;)
u got nice pictures....take care bby

Hi

Jul. 8th 10:15 AM 2010
..............

ooggaaaa kennneeeeeeee

Jul. 6th 06:37 PM 2010
whats up man??..long time no see. I just see ur comment oo, no vex

Kennneeeee,.....!

Jun. 30th 06:24 AM 2010
Whr hav u been? Guess on np and av bn away.Sup wiv u and how's work?Hope all is fyn wiv ya

So ...

Jun. 28th 05:00 PM 2010
Wetin she talk.. cos na me go be the REv, to join both of una..... once she talk yes.. let me know so I send all my rules

heheheh

Jun. 27th 02:15 PM 2010
Not bad here... Pushing.. how work, life, family there.. you suppose don marry with kids now.. abi wetin prettyinstinct and you dey wait for?