kennee...

Jun. 3rd 09:34 PM 2010
sorry av been away. respect broe to da maximum. how work?

Cool Man

Jun. 3rd 07:40 PM 2010
How have u day been?I have been chilling my self Expecting some good new loves

@ur status

Jun. 3rd 04:16 PM 2010
its nt God's planet ? then whos planet is it ?
kennee dear, hw u ? miss u. will come to warri 1 day sha.

Sure Man

Jun. 3rd 03:30 PM 2010
But...., It has to be balanced for it to be called EARTH As u dey see Bad, na so Bad ones dey see good dey shout Which kin Good world come be this one

Hmmm...

Jun. 3rd 05:04 AM 2010
So na prayer I go begin pray make u reach here...

@Status

Jun. 2nd 06:54 PM 2010
Baba una don dey PLAN cue Baba God?I no dey ooooo

Lets Just WATCH and PRAY

Jun. 2nd 06:49 PM 2010
Dis one some countries follow dey drop their key players

U are Bro

Jun. 1st 09:00 PM 2010
But My spirit has been down I love that Uche like CrazeWhenever that guy enter Field i dey Believe him

thank

Jun. 1st 05:58 PM 2010
u hubby!

@Status

Jun. 1st 01:52 PM 2010
My Brother follow me talk oooo See how we take go buy downfall for ourselves Na wetin that man dey up to sef ?