@ur status

May. 14th 01:22 PM 2010
my kennee, u don marry and u no tell me ? hmmmnn, if i catch u ehn !! ok oo, make i no talk wetin i go do until then........

.....

May. 14th 06:21 AM 2010
...Feeling ur statussssss!!!

Hahaha hehehehe

May. 14th 06:20 AM 2010
hw do u know i dont visit u? I didnt know it touches pipo if u dont visit their profiles. Ma bad

I knw, pride go kill u

May. 13th 07:11 PM 2010
Infact am vry angry wit u.

hw far

May. 13th 05:15 PM 2010
Oga i say make i greet u. guy long tym. ur profile tight. guy take care ooooooooo.

naijapalling?

May. 13th 01:24 PM 2010
cool man u 2

i just hope u will be ready

May. 13th 11:49 AM 2010
how was ur nite man?i am just okay n chilly for the day better is sure on the way

@Status

May. 12th 01:23 PM 2010
No be so Brother Change is on the way [Just try leave ur door ajar] cos it hates closed doors

Aww tnx sweetie

May. 11th 04:40 PM 2010
and yours is gorgeous too...hw have u been?

@ ur status

May. 11th 02:13 PM 2010
na like how, we go dey ? u are OYO , on ur own ....... :P