eeya....

May. 29th 08:20 PM 2008
go to library na.... abi has anglia ruskin closed down?????????

hi..

May. 29th 05:03 PM 2008
berra carry ur books nd start reading.... exams aint ova! :)

Mo ti shift o

May. 29th 04:55 PM 2008
de go library...ee ni pami wiv laughter.
I'm still hungry sef

LMFAO

May. 29th 04:48 PM 2008
EXACTLY!!!!!!....LOOL....ABEG HE DON DO OOOO WIF ALL DIS KINIS......AHN AHN........FREE THE KINI ABEGIIIII....
DONFOHILS AND DOLA

LMAO

May. 29th 04:47 PM 2008
Unserious pikinz

see dola sayin shes small no sabi norin...I LAUGH looooool

LOL......

May. 29th 04:42 PM 2008
ABEG DOLA JU MI LE JO.......NA UR KINI LEMME OOO...LMAO

@DOFINHILS....NOTHING OOO...WE'RE JST UP TO YABBING FOR REALZZ....OH NOO...I MEANT JUST FUN AND PART OF YABBING SHA.........HEHEHE....ABI NA?......WETIN U THINK......LMAO

LOL

May. 29th 04:32 PM 2008
YES OOOOO AM HUNGRY SEF BUT AS FOR THE SOUP....NO COMMENT...*COUGHS* BUT IF U GIVE ME OOO I NO REJECT AM SHA.......LMAO

@DOLA.....LOL..I KNOW NOW, NO BE MY FAULT JO LEMME, OYA E DON DO ....DIS NA ONE PIKINZ'S PROFILE OOO SO CARRY UR KINI AWAY.....LOL

fact

May. 29th 04:22 PM 2008
[email protected] craze
@dinfohils....tru talk oooo......jokes jare.....i dey joke ni ooo.....but u fit see sha no vex

abi?

May. 29th 04:09 PM 2008
exactly!!! fink dat will kip u busy and em....yea....... u too EASY ABEGI!!! VIRUS PLENTY FOR THERE SHA.......LMAO

hehehe

May. 29th 03:59 PM 2008
exactly!!!!
lol...dunno oooo
well sha, me is good oooo just chiling in here jareeeeeeeee and surfing like maddddddd................hehe