ehenn...........

Jun. 8th 03:29 PM 2008
ok oooooo....so na chinese be chinko ehn???......how come chinese and japanese......mchewww!.......i hear u sha
me too i had fun but not like u sha :)......hehe.......
ok naw....laterz we go yab........oops! i meant yarn...........lol

LOL

Jun. 7th 10:54 AM 2008
ok ooooo......i'll try and find out...lol....if possible!
cool...aiite then.........hehe JJC...........ok shaaaaaaaaa
later :)

LMAO

Jun. 7th 10:37 AM 2008
abegi, which one be chinko again oooo???..se na blacks u call chinko like dat ?ko da ooooo...lol...
hehe...abi na....dunno if am coming jare.....london sef don turn to naija....ehen.......u dey enjoy naw, at least u know wat ur doing dis summer,,,,,,,,lol
exactly! well, i know its nt possible for me to sleep for the whole summer na ni........hihi.

woooooooo

Jun. 7th 10:23 AM 2008
i dnt even know where am going sef.......i dey beg mama to let me follow her to naija dont know jare........dis place....kai, boring oooo.....dunno maybe i'll come to london sef...nothing nothing....
maybe i'll jst sleep for the whole summer........lmao....ko possible gan!....my end here na proper otinbo end ehn...chai! no black...only 5 families of nigerian's like dat..oyinbo full everywhere like mad...mchewww
u naw u lucky gan oooooooo

LOL

Jun. 7th 10:13 AM 2008
good for u oooo...at least u see sumwhere to go.....
me ke???...leaving.....lol...am nt leaving dis bush oooo not until...em.em...i dnt know sef...mchew!
three examz ehn?nothing do am...buh its nt jst ordinary.....am complaining coz they are the three conc subjects in science jo.........lol

ehenn...........

Jun. 7th 09:40 AM 2008
lolz...no yawa.but come oooo u r on ur own dis summer niyen oooo......maybe u av to sere lo naija.....lolzzz.
mehn, ma examz' starting on the 18th of june jare to the 20th....just 3 days.......hehe

hehe

Jun. 6th 09:23 PM 2008
abi na....av gat no choice jare........oh cool....sebi ur now free now abi???.......hmmmmm....nothing much here jare, jst dry as usual.........lol....ur end go dey okay well well be dat ooo..............
so ki lon sheleeeeeeeeee

e yaaaaa :)

Jun. 6th 04:55 PM 2008
me is gud ooooo and everything dey kampe sha just dat i dey study for inyama examz! MCHEW.....LOL
how is u and endz ooooooooo.......hope no wahala shaaaaaaaaaa
hehe.......take care of u!

Arakunrin> > > > > >

Jun. 5th 08:44 PM 2008
longzt tym.....wad up????...showing some love on dis page gangan.........tk care of u!........hehe

....... ....

Jun. 1st 09:41 PM 2008
abi ooooo......i don dey wait for FUN since morning but FUN no come ma way :(.........lol...ok sha.......make i go rest small ooooo coz the school sef ko wu mi nlo.........mchew!