yes jo :(

Jun. 1st 09:31 PM 2008
am bored as hell ehn..........kai....am sick gan sef jare..........
anyhow oooooo......nothing nothing, school dey tomoro sha........
soooooo.........laterz oooooooooo pikinz...take care of u!

abi?

Jun. 1st 03:39 PM 2008
yes oooo....me is good sha and nothing dey happen hia jarez....pikinz jst dere oooo....hehe..me don forget sef say we don enter nu month...happy nu month jare.........

hehe

Jun. 1st 11:27 AM 2008
wad up??.....dnt mind dat dola, she is the apode....mchew!
wat's up???...longst tymz..........

ah Oluwa o!

May. 30th 08:15 PM 2008
na werin apode mean ejo??

LOLL

May. 30th 08:10 PM 2008
ABI JARE......EWOOO...I C SUMFIN HERE

@DOLA....U C UR LIFE...NA SO U DEY TALK BT ME EVERYWHERE....U DEY MAD NI???....MCHEWWWWW.........ODE NI E OOOO....LOL

abi??????

May. 30th 07:48 PM 2008
lolzzz
na 3 efiwes i get ooooooo.......chai...three d main d main
wen u talk of PHYCHEMBIO.........LOL
PHYSICS, CHEMISTRY AND BIOLOGY OOOOO......
IN THE NEXT 4 WEEKS SHA......

hehe

May. 30th 07:40 PM 2008
abi na...werrin i fit do?????
yea...exactly!!! A WEEK......but it's still good tho unlyk naija...mcheww!...just weekend......

uhmmm......

May. 30th 07:25 PM 2008
me am jst dere sha like dat!!!!!!!!..no fun jare......revising for ma coming examz ni jare
Plus ma break is over now......mcheww!

you!

May. 30th 07:17 PM 2008
sup wif u?

Hey

May. 30th 09:06 AM 2008
man dish me my portion i can't resist the aroma.