hmm.....

Jun. 15th 02:48 PM 2008
i sha tank God d exams ar ova!!! at least i can shayo until august wen result go land...lol.. nd seriously am dullin oh!!!! didnt go nowhere...my life is sad!

pele :P

Jun. 15th 02:47 PM 2008
lol.....naa i no go ever appreciate dat kain thing...........looool
Thnk God i remeber ooooo say 2day na father's day
Nywayz, happy father's day oooo...afterall, ur nw a father...........lmao

LOL

Jun. 15th 02:35 PM 2008
ABI.....I STILL HAVE SMALL HOPE SHA..........
WAAAAAAAAATTTTTTTTTTTT....GIVE WAT??? EHN I KNOW
BUT NOT DIS TYPE OF GIFT NA........LOL

oooooooooo

Jun. 15th 02:24 PM 2008
lol....dullin don start for u be dat???.........sha ni infect me ooo abeg!
infact, me sef dey dull here sef...........mchew!!!.....:p

uhmm.....

Jun. 15th 09:39 AM 2008
ok sha.......lol..sha gbadura for peeps like us..........hehe
u don start with ur dulling ba?????

lol....

Jun. 15th 09:33 AM 2008
am in my house oh....nd eh ehn... u went 2 london to faji abi?? nd we wer dullin here....:(
how wer ur exams na....

dead or alive???????

Jun. 15th 08:57 AM 2008
we dont see you, we dont hear from you, not even on naijapals! how fa na?... hope say u neva die oh....hmm..

aww eyaaaaa

Jun. 15th 08:55 AM 2008
sorry ehn....sha tk care of u ooooo
dnt worry...God dey!..........hehe..........so ur nt going to church tun niyen abi???.........ok oooo

person!

Jun. 15th 08:46 AM 2008
i know nau...*wink*.ding dong HAPPY SUNDAY!
u no go again ni? abi na inside car u dey browse??..........lol

tis all blessed

Jun. 14th 10:21 PM 2008
all blessed init