Toggle navigation
Nigerians & Friends
Gistmania
Browse Profiles
Confession
Music
Browse Songs
Featured Songs
Movies
Nigerian Movies
Browse Videos
Latest Videos
More
Birthdays Today
Schools / Classmates
Gistmania
Naijahotjobs
REGISTER
consobrew
Pals
Comments
Pictures
Music Likes
Video Likes
Latest Visitors
« Back
1...
3
4
5
6
7
8
9
10
11
12
13
Next »
temitee
account no balance kee
Feb. 5th 02:33 PM 2010
make hin balance ooooooolol abi dey won use style say make u do overtime lol so how today dey roll now?
temitee
ehya
Feb. 4th 07:18 PM 2010
hope they gave u brake though? abi lunch time don pass?
temitee
i will soon come back home though
Feb. 4th 03:58 PM 2010
dont know when really lol i know say home sweet though my self i experience am my self lol watin i dey do here? that thing wey all man dey do lol
temitee
my cheek no joli nothing oooo
Feb. 4th 03:22 PM 2010
the weather is cold so am indoors ooooo. abi u won make cold kill man pikin ni?lol
emmyG
i'll soon be bk
Feb. 4th 03:18 PM 2010
its a personnal wahala
temitee
gist no dey oooo
Feb. 4th 03:04 PM 2010
na person wey dey step outside get gist now na indoor i dey deh and i dont listen to new online mo wa lol. about the chop up u no chop up ni? see ur cheeks now lol
emmyG
lol
Feb. 4th 03:01 PM 2010
am not bk yet ..am cool sha hope u too?
temitee
i dey ooooo
Feb. 4th 02:31 PM 2010
she e wapa? e den chop up dada?lol good to see u online though
emmyG
hello
Feb. 3rd 10:01 PM 2010
weldone sir
temitee
thanks for the compliment though
Feb. 3rd 03:17 PM 2010
but na only one pics u get 2 ur profile na person no fit comment. lol
« Back
1...
3
4
5
6
7
8
9
10
11
12
13
Next »
Blessing CEO Faces Fresh N69.15m Fraud Allegation Over Lekki Property Lease
-
NAFDAC DG Blames Nigerians' Ignorance For The Spread of Fake Products in The Country
-
Yinka Quadri Reveals Why He & Other Nollywood Actors Are Backing Tinubu’s 2027 Re-election Bid
-
Hollywood Mourns as ‘Breaking Bad’ Star Actor RJ Mitte Reportedly Commits Suic!de at 34
-
Actress Selma Blair Arrested After Punching And Biting Flight Attendants Midflight
-