sorry i just came back online ni

Feb. 11th 02:26 PM 2010
how is work going?

ok na

Feb. 11th 12:21 PM 2010
ok ur house fine

no wan ur address

Feb. 10th 09:52 PM 2010
no worry i go come ur house

i do that thing wey ear no fit hear am

Feb. 10th 08:48 PM 2010
NA KASALA lol so tell me bawo ni eshe?hope u wherent bored?

i never finish oooooo

Feb. 10th 02:53 PM 2010
i dey round up ni sef lol which guy u? she na u still dey talk now lol

yes oooooo

Feb. 10th 12:12 PM 2010
them lock me up throw way key ma ni oooooo. a God save me lol and u where like " do am jeje" watin dem dy do jeje oooooo? to the fullest ni emi mor ooooo lol enjoy ur self at work today dear

hehehe u can tell dem o

Feb. 9th 12:38 PM 2010
but ur house no fit fine like diz .. maybe in future shagood morning

big bros how was work today

Feb. 9th 12:44 AM 2010
hope it wasnt stressful sha? and hope this time dem no use idea say make u stay say account no balance oooooooooo lol alright dear e ni lovely night

ur funny

Feb. 8th 07:06 PM 2010
ur house fine like dat? hmmm make i no talk o

gud morning

Feb. 8th 12:23 PM 2010
yes coz i grew up as a brillant child so i knew everyfin den but now nah nah dunno anyfin