u welcome

Mar. 1st 10:17 AM 2010
am fine and ma family too

thxx God ..

Feb. 26th 08:34 PM 2010
but do d ryt thing o .. i no wan hear stories

hmmmmmmm

Feb. 26th 05:26 AM 2010
thats good u are really hard work keep it up! alright hope to catch u online tommorro sha. e ni nice night though.wait oooooo tommorro na public holiday now 4 naija?watin dem dey celebrate?

hmm human traffickin

Feb. 25th 08:49 PM 2010
abeg find ur wife urself o

lol ah see me see wahala o

Feb. 25th 08:39 PM 2010
wetin u wan make i talk? na wa o

ok na

Feb. 25th 08:32 PM 2010
sowi

hmm tell me ur jealous?

Feb. 25th 08:17 PM 2010
hmmm

sorry dear

Feb. 25th 08:15 PM 2010
i didnt know u where online too now. wow nice song u got here though. so bawo ni eshe?

am just busy

Feb. 24th 10:58 PM 2010
taking care of ma family ...

u didnt mail me again oooooo

Feb. 24th 07:40 PM 2010
why u go offend me?me no dey vex at alll lol