kool

Feb. 6th 01:19 PM 2010
hahahah u jealous? my nit waz great .. howz u?

hahahahaah

Feb. 5th 05:34 PM 2010
hmm .. no comment

haha u dey ask ni?

Feb. 5th 05:09 PM 2010
so u no know watin small pikin like me fit like?

yes ooo

Feb. 5th 04:39 PM 2010
i say who no like money make him raise his hand meaning that i like money i lot lol. so whats in for the weekend?

u see u don dey fall my hand small small ooo

Feb. 5th 04:14 PM 2010
gentle men dem dey say LADIES FIRST 4 ur own now na man first abi? my money 1st then any other thing shall follow lol

hahaha nope

Feb. 5th 04:05 PM 2010
i no wan resolve am .. i like am like dat

nope

Feb. 5th 03:53 PM 2010
am doing good ... sha ... good day

lol

Feb. 5th 03:42 PM 2010
i got a good plan though. as dem dey say "MONEY FOR HAND,PLAN FOR DOWN"LOL so u put the kudi there make we kon negociate well well u know lol

unbalance account kee?

Feb. 5th 03:15 PM 2010
hmmmmmy hand no there oooooooooooo na clean money sisi tope dey chop ooooooooooooo lol so riht now my hands are up with my eye close i no even won see am.(but if hin enter my account i wont mind money na money lol)kidding

i dey kampe ooo

Feb. 5th 03:03 PM 2010
just dey wake up ni self lol watin u chop keep?