no worry u go bounce back in good shape

Feb. 5th 03:01 PM 2010
haha u dey work for weekend ni?ok as a professsional nurse wey dey work off duty hours (on heels with koboko)Lol wey i be, ama give u somethng special that will help relive the pain and stress 1!2!3! u go feel better ni mehn. how u like that?

oga madam u funny ooooo

Feb. 5th 02:35 PM 2010
i no be madam ooooo i be SISI lol how u dey? hoe work ain't that too stressfull? abi u need my help asper sisi wey i be?lol

thank you george

Feb. 5th 10:13 AM 2010

Kathys Comments

alright dear

Feb. 2nd 11:27 PM 2010
sleep well and dream big. catch u tommorro

teach each other new things OGAJU

Feb. 2nd 11:10 PM 2010
i love new things though especailly if na GAME (e fit be any type of game though)Lol hide an seek,catch me i catch u, do me i do u, run i follow u run, beat me i hit u back lol that will be fun. and to make it more fun ONE FULL WEEK man pikin go die oooooooo lol

yes oooooo

Feb. 2nd 10:53 PM 2010
now u don hit the point wey i won hear lol wow is really good to have friends like u oooooo. the things i dont know b4 u just told me this night 4 real though. thanks. back to u lol do u want it in a surprised way or make i jaut bring am like that for mid night. OGAJU LOL

really wow

Feb. 2nd 10:11 PM 2010
thats one na correct info oooo. so what can some one get that is not going to be too expensive and his friends aint going to laugh at it lol? wow guys gifts too hard oooo lol and i no fit buy house now? ok i think the best gift na make i give me WHOLE SELF abi now?

hi

Feb. 2nd 09:50 PM 2010

myspace comments
Get MySpace Comments without leaving myspace!

return watin ? 4 where!

Feb. 2nd 09:42 PM 2010
both na to stay mehn! then as u den dey think of gift so i surppose to give u gift back too oooooooooooooo and i no kon know watin men like ooooooooo. abi watin men like give me small info?

wow u got me right there lol

Feb. 2nd 09:19 PM 2010
nice one (clapping) yes oooooo paint the town red kon come back home oooo.and since its cold we wont need the blanket now warmer is right by the corner hmmmmmm person wey go recive koboko go recive and person wey go recive cane ko recive am too that sound like a perfet valentines day oooooo. wow u be good planner oooo. wait ooooo valentine day is on sunday abi? i was thinking if it was on friday now sunday we 4 kon do confession lol hmmmmm. aright no lele.