drunk keeee?

Jan. 22nd 01:53 PM 2010
hope say ur padi don dey 4 corner wey go CARRY u back home sha? about the gifts no worry na me go use me humbble self PACK am come if that one no do u fit take me join lol

big bros how u dey?

Jan. 22nd 06:34 AM 2010
hope u are getting ready to give u some dancing steps oooooooooooooo in 4 days time. hmmmmmmmmmmmmm get really preapred ooooo.

i see hmmmmmmmmmmm

Jan. 21st 02:13 AM 2010
u dey use sence 4 me abi ? cane in exchange of kisses hmmmm do me i do u abi lol alright sleep well though

goodnight richmond

Jan. 21st 12:39 AM 2010

Kisses Comments

Click Here for Kisses Comments

she na u say just now that

Jan. 20th 05:16 PM 2010
u will be loooking forward to ANY THING that comes around lol i wounldnt floge u that much 10 will just be enouch lol

even if na cane? lol

Jan. 20th 03:37 PM 2010
i dey floge man pikin tooo oooo lol

u are funny

Jan. 20th 03:29 PM 2010
busy driving ni now lol and some other things that comes around

no worry

Jan. 20th 03:18 PM 2010
when we dey rock the street u wount misbehave again u gonna get busy lol

yes oooooo

Jan. 20th 03:07 PM 2010
so that we will chop belefull and paint the whole place green no be red lol why cous we are unique lol

u are so funny

Jan. 20th 02:56 PM 2010
as i commet at ur status na that time u kon change am. i was commenting on the one b4 this though lol