thank u big bros

Mar. 12th 06:13 PM 2010
Since I no get job now make I keep my self busy na him make me dey find wahala now lol so watin dey shele?kilon happen

ehya

Mar. 11th 08:53 PM 2010
so take shower now den relax u will feel beta. how i dey? i dey kampe just dey look 4 trouble up and down ni lol

bros mi

Mar. 11th 08:41 PM 2010
she e wapa? how is ur end? hope u are through will ur exams now make we kon relate?lol am through with mine though. alright i say make i kon find trouble ni lol u have a lovely day big bros

Hey

Mar. 10th 05:10 PM 2010
am kul nd u

oh big bros u don find me come lol

Mar. 4th 09:46 PM 2010
the song now obiwon wey dey 4 my profile lol u like am?

u smart u won use ecko fun mi abi?

Feb. 27th 07:59 AM 2010
levels don change ooooooo no more pay b4 serive again oooooo na olding days dem dey do that one now its now SERVICE ME B4 PAY OOO!lol but 4 real thank for the advice though ama try my best to grab the best i can. ya know ya the best!so u take good care of ur self chop and keep my share and enjoy ur self to the fullest too

hmmmmmmmmmm

Feb. 26th 05:22 AM 2010
u too smart ooooooooooo na only u jasi sha !lol u still dey ask when we go start ni? right away ni now with immedate effect lol hope u are ready sha?

na wa oooooooooooooooooooooooo

Feb. 25th 08:03 PM 2010
nothing goes 4 nothing again oooooooooooo aye ti baje oooooo lol am too small to scratch back ooooooo andmy hads are too soft oooo u have iron hand lol in exchange what self?tell me na choco milo?

ehen so u won dey bare sweet sixteen abi?

Feb. 25th 07:36 PM 2010
no be u tell me that time u did ur birthday say u be agba ni?lol me too i was planing on continuing the reading 2moro though. just that i want some one to read it for be. u wanna volunteer ur self?lol although the exam is on monday though

hey big bros

Feb. 25th 05:51 PM 2010
how ya doing today? i say make i hail u ni as per big bros wey be now.ko da ki omode ri agba ko ma ki interpret am lol