logtime

Jun. 18th 05:00 PM 2010
hello are you doing pls take care of yourslfe byyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy.

abeg oooo make dem no kill u haha

Jun. 14th 11:15 AM 2010
Which 1 dem dey! So how has ur exams been going now? Success is yours oooo. And the presentation no worry I know say u be expert 4 that area sha so no worries. Add jokes to the thing make hin sweet sha na free marks lol I missed u sha do make u come back

hmmm

Jun. 9th 10:27 PM 2010
@ur status my dear no be small fever...dnt even knw wat 2 xpect 4 dis FIFA..God help oh

WOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOW

Jun. 7th 01:54 PM 2010
BROS WHERE U GO HIDE FACE NOW? HAHA WHICH ONE U DEY OOOOO.I NO KON HEAR FROM U SINCE ALL THIS WHILE HOPE ALL IS WELL SHA? I KON DEY LOOK FOR U UP AND DOWN. I JUST SAY TODAY I MUST SIT DOWN AND FIND U OUT NI MEHN COUS I DON FORGET UR PROFILE NAME LOL (na shayo cous that 1 no be me )lol SO HOW U DEY NOW? WHATS GIDDY BROS

HI

May. 21st 01:34 PM 2010
HOW ARE YOU? JUST TO SAY HI TO YOU

my run away big bros

Apr. 29th 04:07 AM 2010
U don come? Welcome ooooooo watin u bring 4 junior sister now? Abi u come empty handed?lol mehn I missed u small oooo no 1 to tell me jokes again. This my exam won turn me to bonga fish oooo lol. Watin dey happen 4 u end?

MY DEAREST BIG BROS

Apr. 23rd 01:45 PM 2010
how u dey today oooooo hope u are catching ur fun? alright i say make i kon show my face ni b4 i waka pass lol do have a lovely time

haha i be small pikin now

Apr. 14th 06:19 PM 2010
i be na becous i chop grower i kon fat up.i be small pikin ooo my dear.lol

my funny bros ooooo

Apr. 14th 10:46 AM 2010
i don show face oooooo lol i say make i kon holla at big bros ni mehn ya know how we do in those days if i say hello like that kuli-kuli go drop now abi na one or 2 change lol but this jet age sha na CHOKO-MILO we dey ask of now lol

woooooooooooooooooooow

Apr. 11th 06:24 AM 2010
i like am 4 this song oooo. how u dey happy sunday oooo