NNA WELCOME

Jan. 28th 01:39 PM 2010
e kon be like make i no write welcome the last time i wrote welcome u ran away lol. so na u dey control the neighborhood the west side or the south side hmmmmmmmmmmmmm. sha take e easy lol any package for u? na the package wey i dey deliver so lol

nna lol

Jan. 27th 08:29 PM 2010
how u dey? we no dey see u online like b4 watin dey happen? work plenty ni abi dem dey lock u inside house throw way key ni? lol alright welcome back sha lol

yes oo!

Jan. 26th 08:17 PM 2010
u need to take care of ME

WELCOME TONY

Jan. 26th 05:02 PM 2010
HOW IS UR DAY GOING?

thank you

Jan. 26th 07:53 AM 2010
i dream all day and all night, 24/7

how u doin honey pie

Jan. 25th 08:46 PM 2010
hope ure good

i sey say tony don become

Jan. 25th 08:42 PM 2010
strong boy i should use bard wire put pepper on it to enter abi?lol eat watin for dreams?oh boy! forget that one ooooooo.i don eat many food 4 dream still woke up been very hungry as i was b4 goin to bed. na realality i want oooooooooo abi u dey fear ni?no worry temitee cant killl but i get mouth lol

ehen so u be good cook?

Jan. 25th 08:28 PM 2010
ok now warm the food now make i teast the food now? and get some red wine along side with it with some ice cube. if u change ur mind hmmmmmmmmmmmmmmmm na koboko dey watin for u ooooo u never see person wey hunger the wire u kon dey do shakara 4.no let yawa gas ooooooo

rice and chicken hmmmmmmmm

Jan. 25th 08:17 PM 2010
hope enough pepper dey the thing and no too much salt oooooo?lol u won go warm am hmmmmmmmmm go ahead ama be in the room wating.dont forget to tie ur hands while coming though with ur eye closed. how will u carry the food?use ur mouth i like it that way lol

wow this naijapals thing

Jan. 25th 08:07 PM 2010
done dey go wako ooooo i searched 4 u now it showed u wherent online lol nothing ooooooooo just hungry na watin u cook?