ehen so i be the 1st abi?

Feb. 6th 03:00 PM 2010
hmmmmmmmmm tony tony should i say thanks? i should. thanks 4 been a good friend(hug) i dey kampe ooooo.but i never brush sha lol just dey wake up. did u watch the mtv and the grammy award?lol i heard kanye west have been band from any award cous of what he did. that serves him right lol(am not mean)lol

haha i wasnt expecting u to be online

Feb. 6th 02:56 PM 2010
am like tony should be in bed sleeping lol ok so watin dey ground pepper don rest?lol

i see that why u get mouth now

Feb. 5th 05:27 PM 2010
person wey never go naija prison dey always get mouth now. but u still dey surprise me though with that hustler of a thing cous u look like omo mummy alot i no kon undersatnd hustler hmmmmmmm.

hmmmmmmmmm tony with newpic

Feb. 5th 05:24 PM 2010
unload am ooooooooooooo make i see what u look like now self.lol

see who dey talk!

Feb. 5th 04:13 PM 2010
who the hell is the popo abi? so u n dey fear face again abi? levels don change hmmmmmm lol but i kknow say u dey fear oooooo na outh tony get. if they knock 4 u doornow na under the bed u will go straight oooooo u dey here dey form fine bobo 4 me hmmmmm. u don go naija prison b4?

FROM WALMART TO DISCO ABI?

Feb. 5th 04:08 PM 2010
i talk am b4! u see! hmmmmm tony tony. so good to see u this morning though na afternoon u dey i know lol

lol

Feb. 5th 11:22 AM 2010
ok i'll open it very soon ok

so u went to walmart ok

Feb. 4th 02:57 PM 2010
the girl kon dey waste ur time hmmmmm. abi na u dey delay the girl? i know u too well oooo. na u dey toast the babe ooo she no kon agree u kon dey tell me say "the girl wasted ur time"big zobo lol hoe u dey ojare? abi u go walmart today again ni?lol

kiss me later kee? hmmmm

Feb. 4th 02:52 PM 2010
SOME ONE CALL THE POPO PLS. kasala won happen lol.

alright tony

Feb. 3rd 06:17 PM 2010
i wanna hit the sweet now. u enjoy ur self to the fullest ama catch u later tony its always fun having u around though hope u know?Lol