ehhhhhhhhhhhhh tony tony

Jan. 29th 02:37 PM 2010
ur name sounds good though lol nothing temitee just dey as happy as ever lol u nko?

huhuhu

Jan. 28th 06:53 PM 2010
u better try oo...u gotta learn how to support if u wanna family

yeye tony lol

Jan. 28th 04:52 PM 2010
i dey try now i no be ibo girl lol. mom c sy make u come bac k home u self when will u go and see her naija dey miss u now! go make u chop kon add times two ur size lol

oh boy tony don kill me ooo

Jan. 28th 03:52 PM 2010
i don lost! na onitsha igbo be that one ni? that one is too deep ooooo speak normal ibo joo lol make i interpret the one i heard lol kini mere iji naekwu otua( why i'm i talking like that?) o bu na imaghi ihe m ga emewu( IF ONLY I KNOW WHAT U ARE CAPABLE OF DOIN) iwesisri ima na ego abugi nsogbu anyi nwere( monye no bi the problem we get) then the rest of it u sold me ot mehn. lol so gwam efe e mean kan wonta lol

U ARE DAM FUNNY TONY

Jan. 28th 03:26 PM 2010
u where like its "abovestatement babe" ( u killed there will laugh)lol u won spoil me small abi? if i give u my list now hmmmmmmmmmmmmmmmmmm. oga befu nmadu isi lol( cut off person head ni) u can still speak ibo now abi?

ehya that sound sweet ooo

Jan. 28th 03:12 PM 2010
BLACK BEAUTY QUEEN OF THE STREET. ZANGA SUCKS KEE? hmmmm no let durella hear am ooooo. tell am say na understatement lol tony tony ever funny. u dey try sha lol

hmmmmmmmm

Jan. 28th 02:52 PM 2010
u never checked my pics b4 ni? just tell me u won see ........................ this song right here is hot ooooo. am a fan of 50 cent too. na my home boy lol

woooooooooooooooow

Jan. 28th 02:35 PM 2010
tony don yab me finish oooooooooo. CALL THE POPO PLS! may name be like small pikin name abi? na feminine name now. abi u want make i dey bear something like MOKUNGA! NI?HMMMMMM live is not boobs abi u no serious ooooo

TEMITEE NO DEY FEAR OOOO

Jan. 28th 02:12 PM 2010
and my liver pass ur own oooo. u forget say na me dey watch ur back (for inside house) lol so na the whole empire wey u dey run abi? hmmmmmmmmmm this is getting intresting oooo

Hi

Jan. 28th 01:45 PM 2010
Celebrity Images Upload Photos Funny Pics
Click here to more celebrity images